INSPIRE
BY
POETIC MELZ AND PWESH
(Wazobia edition)
This week on Inspire we'll be considering the topic: Love wey Gaara
(Hmm... I eventually became a Yoruba landlord. I Ikechukwu the grand
son of Ochukwo the only son of the Chukwu's.
Hmm... That was how I became a landlord in that land where I forever
pay rent.)
Pwesh: I was walking down the street when I saw her.
Chai!, se eniyi kin se tola omo Alhaja?
I no dey see double
Omo this girl hot I swear for street she dey cause trouble.
I was walking down the street on that fateful day when I was swept off my feet.
Melz: Bode is a young man.
The only son of Imam.
The one wey bin just come from yankee.
Ko Je Boli ri. Ko je Pako ni.
Na dodo e give me chop.
The day I go greet am.
Till tomorrow, I still dey chop
I never wan wake up.
Pwesh: Tola thought I was sweet
So, she swiftly bought my wit.
Before I knew it, we don dey waka hold hand for street
Ha, o ma se o!
I will never forget the day we eventually did it!
Melz : I'm in love with Ignatus
E Don use sugar spoil my tooth
Papa no like am
Mama no trust Im root
Dem no know say bobo Don chop my fruit.
Pwesh: The meal was sweet but hot to eat.
I put hand finish kan dey regret say I do am
Tola say she don carry am
In her words she said to me:
Ike, mo ti gbe ayan mi.
Hmm...
Fun wey I think say gara
Turn wetin dey forever make me para.
NOTE
Lust and love are two different things. Lies told only to go through
the thighs are birthed by lust.
Remember, there are consequences for your actions.
Look before you leap. Abstinence is key!
Thanks for reading through, we hope you've learnt a thing or two.
You can also read on kcpwesh.blogspot.com
Anticipate Inspire online broadcast every Monday.
Powered by A D D
No comments:
Post a Comment